You fit imagine a single day without mobile network? Well, dis na di reality of pipo for Zamfara state for northern Nigeria as dem enter third day without network for dia phones after goment order all ...
Idris Usman wey many sabi as ‘Baddo’ for inside Kano state for northwest Nigeria na one of di pipo wey don embrace modernity by abandoning age long culture. Before for northern Nigeria, pesin wey dey ...
E dey hard to keep up wit all di recent attempts but one man bin sing for 200 hours, anoda man cry non-stop to set a record as you dey read dey go, one woman say she go stay inside house without going ...
Some results have been hidden because they may be inaccessible to you
Show inaccessible results